Wizkid – Sade Lyrics
Intro
Oh oh oh oh ya
yea ya
wo wo wo
Ah ah eh ah
Verse 1
Inna the club dem they feel my steezey
For the ghetto wey I start my dreams
See I don make am
I don make them believe
See I fit make am on streets with my MiCs
For overseas dem they feel my steeze
And everyday am burning trees
All of the the girls wanna be my chick
Bad man Wiz dem they feel my steeze
Bridge
But one girl make me believe her
She dey kill me
she dey make me shiver
She be the one fine sexy diva
She make the other girls take several seats
But I don mess up
I don make am leave
Cause I dey mess with the other chicks
She don leave
Now am burning trees
Chorus
I am calling you Sade
Girl I will never let you down
I am needing you Sade
I love the way you roll it down
Oh my Sade oh (Sade)
You got me going Sade oh Sade
You are all am wanting Sade oh Sade
Round and pretty
Sooo fine
Oh my Sade ooo Sade
You got me going Sade oooh Sade
You are am wanting Sade oooh Sade
Round and pretty Sade oooh
eh eh eh eh eh eh eh eh eh….
Bridge
But one girl don make me believe her
She dey kill me
she dey make me shiver
She be the one fine sexy diva
She make the other girls take several seats
But I don mess up
I don make am leave
Cause I dey mess with the other chicks
She don leave
Now am burning trees
Chorus
I am calling you Sade
Girl I will never let you down
I am needing you Sade
I love the way you roll it down
Oh my Sade oh (Sade)
You got me going Sade oh Sade
You are all am wanting Sade oh Sade
Round and pretty
Sooo fine
Oh my Sade ooo (Sade)
You got me going Sade oooh Sade
You are all am wanting Sade oooh sade
Round and pretty Sade ooooh
Outro
eh eh eh
eh eh eh
eh eh eh
The post Lyrics Wizkid – Sade appeared first on this website.
DISCLAIMER: The opinions expressed in this post belong solely to the original author. This content is sourced from external materials, and appropriate credit is given to the original source.
If you would like us to remove this content, please contact us immediately. This material is provided for informational and entertainment purposes only. We are not responsible for any damages resulting from its use.